
High Commissioner to Nigeria explain new UK policy wey tighten dia visa application
Di British High Commissioner to Nigeria Richard Montgomery don explain why di UK goment come up wit a new policy wey go sharpaly reduce di number of immigrants wey dey enta di UK. Remember say di UK Home office bin issue wetin dem call immigration white …